Peace of Mind

David Nehemiah Efe, Orlando Magic

Sometimes she likes it soft and she like it rough down there where my hand e dey touch
And when I light it up and I spark it up she come ask me wetin Dey sup
And when she kack it up and she back it up
She say she wan ride am on top
When I licki licki ah
Her kitty kitty ah
She dey make me dey wan it want it ah
She pin point me make I be her zaddy
Where’s my car key gimme for the back seat
She be the hit song banging on the track list
She got the element,tricks and tactics
And when she pray she dey do like e cactist
And she baptized me she be Jane the baptist
She like bad thing she say make we practice
Where’s my car key give me ina the backseat..

Sugarcane wey dey sweet ereke
With her body wey too bad werekpe
And the girl wey too fine o orente
With her shape wey too nice oshelenge
Girl I’m glad to have you in my life
Have my kids girl be my wife
Please don’t cut me girl with a knife
Let me be your peace of mind

Sometimes she likes it soft and she like it rough down there where my hand e dey touch
when I light it up and I spark it up she come ask me wetin Dey sup
when she kack it up and she back it up
She say she wan ride am on top
She pin point me make I be her zaddy
Where’s my car key gimme for the back seat
She be the hit song banging on the track list

She got the element,tricks and tactics
And when she pray she dey do like e cactist
And she baptized me she be Jane the baptist
She like bad thing she say make we practice
Where’s my car key give me ina the backseat..

Sugarcane wey dey sweet ereke
With her body wey too bad werekpe
See the girl wey too fine o orente
With her shape wey too nice oshelenge

Girl I’m glad to have you in my life
Have my kids girl be my wife
Please don’t cut me girl with a knife
Let me be your peace of mind

Beliebteste Lieder von 보라

Andere Künstler von K-pop