Running, out of time

Jemima Olu-Owotae

Enter the place
We come with praise
We need your grace
We need your grace
Lift every gate
No need to wait
We like to praise you
We like to praise

You never fail
You no be fake
Na who no know you
Go say you change
We geti change
Another day
When heaven open
He be like say

This must be the vibes and trips in heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in heaven
All the angels singing holy holy

Everything nice
We feel alright
Nothing can stop us
We dey on top
See my people dey smile
He geti why
And if You leave me
It might be risky
Jehovah Nissi
I con dey reson
You be the reason
Why them dey miss me
You no dey leave me
You dey forgiving
I see your mercy
He dribble reach me
Every morning
E be like cofee
You too dey sweet
Na you dey wake me
Na you wey make me
I'm seeing lately
Wetin dey pain me
I go use praise

You never fail
You no be fake
Na who no know you
Go say you change
We geti change
Another day
When heaven open
E be like say

This must be the vibes and trips in heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in heaven
All the angels singing holy holy

As I dey look
On top the hill
We no go tumble
Like Jack and Jill
You made the Heavens
You made the hills
You tell your Angels
No let am slip
You no dey sleep
You no dey weak
On top my matter
Na me you keep
You gimme key
Another Jeep
Na you dey shade me
You no go shame me
You gimme sit
Before the king
I go dey hail
I go dey hail
Take everything
Take everything
I still go praise you
I still go praise

You never fail
You no be fake
Na who no know you
Go say you change
We geti change
Another day
When heaven open
E be like say
When heaven open, e be like say
When heaven open, e be like say
When heaven open, e be like say
When heaven open, e be like say

This must be the vibes and trips in Heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in Heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in Heaven
All the angels singing holy holy
This must be the vibes and trips in Heaven
All the angels singing holy holy

Wissenswertes über das Lied Running, out of time von ADÉ

Wer hat das Lied “Running, out of time” von ADÉ komponiert?
Das Lied “Running, out of time” von ADÉ wurde von Jemima Olu-Owotae komponiert.

Beliebteste Lieder von ADÉ

Andere Künstler von Trap