Da Duffle Bag Remix

Olatunji Banjoko, Victor Oluwafemi Joseph

When you know the koko o
You come dey dull you be suegbe e
Owo ni koko o
You still dey dull you be suegbe eh eh eh
I say If you know the koko and you still dey dull you be suegbe e
(Teeban lelelele)
Owo ni koko o
(Chilling with Lord Veejay)
1,2, Go

Where’s the money?
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money?
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money? (Where’s the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Okay

When it comes to money I dey concentrate
My brain dey calculate
Because I no get time to wait; I no get time to waste
The men dem know me
I no get time for long story
I’m all about the money
Call me, KOWOPE Ventures

Oluwa wetin dey happen gangan
(Kilode, ahn ahn)
Mo fe lowo bi Bezos gangan
(I want to make that kpa, I want to make that kpa)

Because I dey work hard, I must to ball harder
E no matter where the money money dey oo
I must to show my face o
Where’s the duffle bag

Where’s the money? (Money, money)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money?
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag

When I make that kpa ma jaiye gan ni
Mi o de ni ran anybody
I no go look uche face o
Teeban lelelele

Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag

Lets get that bag
Balance and check am
Money dey enter
Teeban lelelele
Chilling with Lord Veejay

For this economy I need that money
Lets get that money
That Benzo money

Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag
Where’s the money? (Where the money na?)
Where’s the Duffle bag?
Owo ni koko
Need to secure that bag

Wissenswertes über das Lied Da Duffle Bag Remix von Adonys

Wann wurde das Lied “Da Duffle Bag Remix” von Adonys veröffentlicht?
Das Lied Da Duffle Bag Remix wurde im Jahr 2020, auf dem Album “Naija 2 Dollars” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Da Duffle Bag Remix” von Adonys komponiert?
Das Lied “Da Duffle Bag Remix” von Adonys wurde von Olatunji Banjoko, Victor Oluwafemi Joseph komponiert.

Beliebteste Lieder von Adonys

Andere Künstler von