Corruption

David Adekiyesi

Dem come dey follow the leader
Follow the leader na
You join dey follow the leader
Follow the leader na
Dem just follow, follow
Follow, follow
And all of dem dey follow, follow
Follow, follow
And I no join dem dey follow, follow
Follow, follow
Dem come dey follow the leader
Follow the leader na
You join dey follow the leader
Follow the leader na
Dem just follow, follow
Follow, follow
And all of dem dey follow, follow
Follow, follow
And I no join dem dey follow, follow
Follow, follow

Everyone dey suffer for ajegunle
N’ I no be person ta Gbe gun lé
You come dey carry matter wey no get level for ground
N’ everybody tell me be careful, mi I no listen to dem
Mi I come just dey para, para, para
I no send their fada, fada, fada
Mi I come dey para, para, para
I no send their fada, fada, fada

You know I know my rights, I hold my views
Dey stand my ground, dem know I know the truth

Dem come dey follow the leader
Follow the leader na
You join dey follow the leader
Follow the leader na
Dem just follow, follow
Follow, follow
And all of dem dey follow, follow
Follow, follow
And I no join dem dey follow, follow
Follow, follow

When person die, come back Babatunde
Or whether na woman, yeyetunde
Dey come dey shuffle problem for another person pikin
N’everybody tell dem be be careful, dem no listen to dem
Mi I come just dey para, para, para
I no send their fada, fada, fada
Mi I come dey para, para, para
I no send their fada, fada, fada

You know I know my rights, I hold my views
Dey stand my ground, dem know I know the truth

Dem come dey follow the leader
Follow the leader na
You join dey follow the leader
Follow the leader na
Dem just follow, follow
Follow, follow
And all of dem dey follow, follow
Follow, follow
And I no join dem dey follow, follow
Follow, follow

Beliebteste Lieder von Crown

Andere Künstler von Doom metal