Justification

David Adekiyesi

No justification, justification
Like ra, ra, ra
But there's elimination, elimination
for jailing house
No investigation, no investigation
Like ra, ra, ra
Ina the nation, inna the nation
for continent

Wetin you go do to stop am?
We just dey dey looku looku looku
Like it be say you mumu, mumu
We just dey dey looku looku looku
Waka like foolu, foolu, foolu
We just dey dey looku looku looku

Wetin you carry o
Nah market, dey carry for head
I say, wetin you chop o
Nah butter wey dem spread for bread
nah you juice wey you drink o
When poor man come dey soaki Garri
People dey suffer, suffer, suffer, suffer, suffer, suffer,suffer, suffer,suffer, suffer, suffer, suffer, suffer, suffer, suffer!

No justification, justification
Like ra, ra, ra
But there's elimination, elimination
for jailing house
No investigation, no investigation
Like ra, ra, ra
Ina the nation, inna the nation
for continent

Pikney dem die
Mother don cry
Governor no suffer loss
Doctor no try
Mama don toro
Yawa don buss for dem all
Nepa cut light
No looking back
Children no dey go school
Teachers come strike
Lawyer don scam
No be their first time today
Dey come tell them
Na we be be daddy
Na wi shadow gbo gbo wan
Na we go show dem
Na we be papi
Dem no fi shadow gbo gbo wa
My people dey suffer, dey suffer, dey suffer
My people dey suffer, My people dey suffer
I no gree o, I no gree, I no gree
We all go stand o, for justice stand, for justice stand

No justification, justification
Like ra, ra, ra
But there's elimination, elimination
for jailing house
No investigation, no investigation
Like ra, ra, ra
Ina the nation, inna the nation
for continent

Beliebteste Lieder von Crown

Andere Künstler von Doom metal