Everybody Can't Survive.

Adedamola Olaniran

Yeah
Them ah no know (mmn)
Them ah no know (aye)
Ready set the caption, send dem photo
When I'm ready for that action, dem ah no show
Man ah steady talking jargon better shut up
Aye baby can I go slow?
Ayo
Emi Omo Ologo
D-DBOY!
Any man wey dey lie for my side
Call the pastor make dem cast all and bind you know
Na many reason man dey find valentine
I Dey reason with you, you dey bite for my back you know
Yeah you gats to know oh oh
Tell dem say "me passing on" on on
I gat the vision for my city
Can't see me and they really can't beat me
But I gats to blow oh oh oh
Where the guys?
Tell dem say we shine
I no dey use weed and 'cohol, I got the vibe
Man I'm so divine, kill 'em with the style
Drop the rhythm then we feast and ball for the night
Everybody can't Survive
Baby can you pree my line
Dare me just to see if I'm lying
Know say, girl you free my mind
Everybody can't Survive
Baby can you free my line
Dare me just to see if I'm lying ahn
Omotena ease my mind
Tell a man shut up (shh)
When I reach the scene man scatter
Up the fees, then they bleed man bladder
Better give man lagger
When I get the cheese man stack am
Robin Hood dem dey live like Gotham
Brother man get badder
You know me go fight for my right
If you sleep dem go steal a man's rice
Cannot kill a man twice
Man I keep on gliding like kite
Best believe we gon reach the sky high
Cannot see the man fumble (fumble)
Me getting the bag me nuh fumble (fumble)
She setting the goal, me I wan do (wan do)
They like "who's that guy"
They liking that guy
And I be that guy
I no fit to lie you know
Somebody gats warn you, warn you (somebody gats warn you)
You're fucking with the wrong dude, wrong dude (you been fucking with the wrong dude)
Your body go dey taunt you, taunt you
Everybody can't Survive
Baby can you free my line
Dare me just to see if I'm lying
Know say girl you free my mind
Everybody can't Survive
Baby can you free my line
Dare me just to see if I'm lying ah
Omotena ease my mind
Everybody can't Survive
Baby can you free my line
Dare me just to see if I'm lying
Omotena ease my mind
Everybody can't survive
Free my line

Wissenswertes über das Lied Everybody Can't Survive. von DAMI

Wer hat das Lied “Everybody Can't Survive.” von DAMI komponiert?
Das Lied “Everybody Can't Survive.” von DAMI wurde von Adedamola Olaniran komponiert.

Beliebteste Lieder von DAMI

Andere Künstler von K-pop