Don Dada

Ayomide Rafel

Bad Bad Badboyy
I'm d baddest in d hood
Now all your boys don Dey come , dem Dey soro mi
We d fliest in the hood
Now all your guys don Dey come dem Dey bobo me
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
For the street wey I Dey so
Me and my guys we go gbowo yen
For the street wey I Dey so
Me and my guys we go shaye yen
Me and my guy's calculating Fornicating on the same thing gyrating money coming
LA to oversea we balling eyin oluwa
Hallelujah o
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
Tell all your girls make dem chill make dem go gara
Me and my gees we are unbothered o
Nonchalant we stand gallant
Steady making raba lowkey jaye you can ask titi
Na you no see am e be normal life
Am living my normal life
It's all bills on God
So tell all your friends
Kan malor gara o
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
Steady balling everyday
See all the girls come around , Shaking bum for me
Blessings coming everyday
Me and guys getting paid , flexing in foreign
As a Badboy
Omo tan sor
Nothing but joy
Getting the fund
Sho Mo mioo
Hallelujah to the most high
For the blessing
For the true love and money oo
Je kalor Faaji
Pelu omo meji
Hennessy loke loke
Shaye loke loke eh
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para
No yawa , no matter
Tell your boys make dem chill make dem no lara eh

Beliebteste Lieder von Dandy

Andere Künstler von Asian rock