Egweji

Phyno, D’Banj

Bangali
New name egwejiji one
One man's food is another man's poison
One man's course is another man's blessing
Even if u chop fried rice u go still soak garii
The clock is ticking, so my padi make we jolly

Egwejiji
Na na na na
Egwejiji
Na na na na
Egwejiji

So when I show for your area
You no igwe is the number 1 king
Egwejiji

Haba, importer, exporter egwejiji
When I pass by, you must to salute
Yeah yeah
Na him be oga where go settle all the baloo
Yeah yeah
You wan dae money, you must clap and you go salute
Yeah yeah na wetin oga want u must to dae do
Yeah yeah
U must to salute or you go capture
Yeah yeah

Wissenswertes über das Lied Egweji von D'Banj

Wann wurde das Lied “Egweji” von D'Banj veröffentlicht?
Das Lied Egweji wurde im Jahr 2017, auf dem Album “King Don Come” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Egweji” von D'Banj komponiert?
Das Lied “Egweji” von D'Banj wurde von Phyno, D’Banj komponiert.

Beliebteste Lieder von D'Banj

Andere Künstler von Contemporary R&B