Only Fan
Jaja jaja
Jaja jaja (Greatnees)
Jaja jaja (Tuning to the king of song and blues)
Jaja jaja (lbile)
Jaja jaja (Na wetin wetin o lololo enter me oo)
Jaja jaja (DJ Neptune)
Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele ilelelelele
Only your Ropa pomelele
Now she sending videos to pass affection eh ilelelele
Nno to pass affection eh
I need deliverance from my ways
Oh my sin's away
And if you no wan pray for me oo
Keep your energy away
Girl I fit love you tonight
Ile make I shoot on sight
And you can put that blame on me
Because e liquor dey my eyes yoyoyo
Show me that your body too bad-oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Beauti beautiful girl I've been singing it to you
Because I've been looking at your bumbum oo
Your booty all day all day
I said I've been sipping-ipping
I no wan feel a little loose
I'll give you that ropa ropa docky docky style all day all day
Ehn say body like Coca-Cola bottle
If I no do am know say na big fumble
Body wey I see wey I loyal wey I humble
Reverend father see this body e say e wan do
Body wey like botega and Gucci
Wey like LV and Prada
Body wey no come count bridge for Lagos
Girl wey dey shano wole for inside club
Darkness ki ko NEPA
Omo mi wole up NEPA
Gbese jor off temper
By the designer who wan check am
Darkness ki ko NEPA
Omo mi wole up NEPA
Gbese jor of temper
Ahhn who wan check am
Show me that your body too bad-oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Weri
Weri
Weri
Weri
Weri
Weri
Weri
Only me go press am
Enemy don't matter
Only me go press am (Greatness)
Enemy don't matter (DJ Neptune tuning to the king of song and blues)