Jakpa
As I wake me I no chop nothing
But I for house I for try do something
No money dey so chale I be hustling
Everyday till the boy get something yeah
But when I pray I dey pray say me I go make am then them go see my shege o
Them go see my shege o
Yeah
But as I wake them do light off
Mommy no chop and poppy no chop
The small business wey I get for the street no dey make am oo I say everything flop Chale
I say believe me when I say I go make am then them go see my shege o
Them go see my shege
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
I must come first I go rise to the top
Im on full speed chale never stop
Some Small job wey man still dey find
I go call back if my calls dey decline yeah
But when i pray i dey pray say me
I go make am there dem go see my shege oo
Jah dey for me
Every i walk he dey clean my steps
Never go dey make the hater hate on me
I no dey do yawa
No dey really stress
I say believe me when i say i go make am , there dem go see my shegee ooo
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow
But by June dier then we all Jakpa o
See me I no dey complain o
If I no get I go borrow
I no dey promise tomorrow