Jensimi

Eh eh ah ah oh na na
Dr Dr Sid Don Jazzy on the beat
Fatty bum bum bum bum
Sho fe pa mi
Jensimi rara jensimi sho fe pa mi o jensimi
Sisi lepa lepa sho ran eh ni
Jensimi jensimi sho fe pa mi o jensimi
Gbogbo Manchester pelu Arsenal
Jensimi rara jensimi sho fe pa mi o jensimi
Olomoge ye ye ye o o o
Jensimi jensimi sho fe pa mi o jensimi

I dey watch you as you dey shake
I dey look you as you dey roll
If you kill me e go make you
If dey post am dey go get you
This your whining omo na assault
E remain small you go summersault
You dey kill me when you dey control
Waiter bring me paracetamol
Hey oya half time half time o make I rest
I cannot try and come and go and kill myself
Oya half time half time o make I rest
I cannot try and come and go and kill myself

Fatty bum bum bum bum
Sho fe pa mi Jensimi rara jensimi sho fe pa mi o jensimi
Sisi lepa lepa sho ran eh ni
Jensimi jensimi sho fe pa mi o jensimi
Gbogbo Manchester pelu Arsenal
Jensimi rara jensimi sho fe pa mi o jensimi
Olomoge ye ye ye o o o
Jensimi jensimi sho fe pa mi o jensimi

This your engine no need petrol
Even na fuel scarcity dey go
Johnny just come Johnny must go
Ngbo Wizkid come take your Caro
This one dey fire pass Ferrari chai mogbe
This one dey fire pass Bugatti ohohoh yea

Hey oya half time half time o make I rest
I cannot try and come and go and kill myself
I no be machine o girl I no be machine
I no be machine o girl I no be machine
Fatty bum bum bum bum
Sho fe pa mi Jensimi rara jensimi sho fe pa mi o jensimi
Sisi lepa lepa sho ran eh ni
Jensimi jensimi sho fe pa mi o jensimi
Gbogbo Manchester pelu Arsenal
Jensimi rara jensimi sho fe pa mi o jensimi
Olomoge ye ye ye o o o
Jensimi jensimi sho fe pa mi o jensimi

Beliebteste Lieder von Dr SID

Andere Künstler von Afrobeat