Suddenly

Bad boy bad boy Killin dem
Personally I wan feely dis girlie but I like it oh
Say like dis
Me I dey find my peace
Oh girlie
And I dey beg you please
If you want to leave oh
Biko make you set me free
Cuz as e stands like dis
Me I still dey fear police
Suddenly girl you dey my doormot
Suddenly girl you dey show me love
Suddenly you dey give a man joy
Suddenly you dey give a man joy
Suddenly girl you dey my doormot
Suddenly girl you dey show me love
Suddenly you dey give a man joy
Suddenly you dey give a man joy yeah
Oh no
If na to cool down baby cool down for you oh
Cuz I fit to fight for you I fit to kill chukwuameka oh eh
Say if na breakup wey you wan breakup with me oh
I fit to run mad I fit to amaka oh eh
Say like dis
See as you fine like dis
You be queen
Girl from dey 90's
She say make I feel her skin
Wey me I wan to tease
Same thing
But last time you call me thief
Suddenly girl you dey my doormot
Suddenly girl you dey show me love
Suddenly you dey give a man joy
Suddenly you dey give a man joy
Suddenly girl you dey my doormot
Suddenly girl you dey show me love uuh
Suddenly you dey give a man joy
Suddenly you dey give a man joy
If na to cool down baby cool down for you oh
Cuz I fit to fight for you I fit to kill chukwuameka oh eh
Say if na breakup wey you wan breakup with me oh
I fit to run mad I fit to amaka oh eh

Beliebteste Lieder von Earl

Andere Künstler von Pop rock