YOUNG WILD & FREE

ADEKOYA EDWARD

Life took a shot at us
But no be wetin we discuss
Get sad sometimes
Of course
But inna me life
Me no go ever lose focus
Burning my zoot everyday
As i dey hustle one
Do another one no be play
Working and crying everyday
Cause man got a dream
Oh no no no
See as i dey fire
Make i no lie
Sometimes i dey tire
But me no fit wish death pon me brother
I dey hope say
Jah answer my prayer
Cause i don dey tire
Me sef wan chop cruise life with my mother
I no wan dey under
Real soon the world go discover
Now i wanna be
Young young wild and free
There's so much in life to see
Young young wild and free
Chop life with my og's
Young young wild and free
There's so much in life to see
Young young wild and free

Sometimes i wonder
Why i set the goals to high for myself oo
At the same time i dey reason i no fit kill myself ooo
She say make i take am
One by one
My baby say Eddy you're the one yh
Omaniomaniomaniomani yh
Me and depression
E get reason we fight
I got to do this
Do that do things right
I no wan dey call my mate money man
Go back house to an empty frying pan
2020 So many palava
This thing came up
Wan burst my eyes eh
But i dey here so
I dey here so
I dey here so

Now i wanna be
Young young wild and free
There's so much in life to see
Young young wild and free
Chop life with my og's
Young young wild and free
There's so much in life to see
Young young wild and free

Wissenswertes über das Lied YOUNG WILD & FREE von Edward

Wer hat das Lied “YOUNG WILD & FREE” von Edward komponiert?
Das Lied “YOUNG WILD & FREE” von Edward wurde von ADEKOYA EDWARD komponiert.

Beliebteste Lieder von Edward

Andere Künstler von Asiatic music