Hello Brother

Malik Balogun

Omu mi Ranti Itan Baba kan pelu omo re
Omu mi Ranti Itan Padi mi kan pelu iyawo re oh oh
Won shishe shishe won re re
Won fosho fosho won re re
I no know say life e no hard
All work and no play makes jack a dullard
Hello brother
Make I tell you how far
No be who hustle pass go later drive the Venza
Hello brother
Make I tell you how far
No be who work pass go later drive the
Venza
Shebi Ori lo mola
Ori lo mola eh
Everybody tryna make it
Everybody run the raace
Shebi Ori lo mola
Ori lo mola eh
Everybody tryna make it
Everybody run the raace
Shey you know say this life na turn by turn
No be who carry first for class go carry first for life
Kilode tashe parawa
Omi INu apere ole fi wey to garawa
Shey you know say this life na turn by turn
No be who carry first for class go carry first for life
Kilode tashe parawa
Omi INu apere ole fi wey to garawa
Hello brother
Make I tell you how far
No be who hustle pass go later drive the Venza
Hello brother
Make I tell you how far
No be who work pass go later drive the
Venza
Shebi Ori lo mola
Ori lo mola eh
Everybody tryna make it
Everybody run the raace
Shebi Ori lo mola
Ori lo mola eh
Everybody tryna make it
Everybody run the raace
All our prayer be say
Kashishe ka jere
Ka shishe Kekere kade ri owo pupo naa
All of my prayer be say
Kin shishe kin jere
Kori Gbemi debi ire
Ki ma kan agbako laye ti mo wa
Ikan ti n ma je ni mowalo
Maje n pade oun ti o je mi o
Ikan ti n ma je ni mowalo
Maje n pade oun ti o je mi o
Hello brother
Make I tell you how far
No be who hustle pass go later drive the Venza
Hello brother
Make I tell you how far
No be who work pass go later drive the
Venza
Shebi Ori lo mola
Ori lo mola
Everybody tryna make it
Everybody run the raace
Shebi Ori lo mola
Ori lo mola
Everybody tryna make it
Everybody run the raace

Wissenswertes über das Lied Hello Brother von El Nino

Wer hat das Lied “Hello Brother” von El Nino komponiert?
Das Lied “Hello Brother” von El Nino wurde von Malik Balogun komponiert.

Beliebteste Lieder von El Nino

Andere Künstler von Middle of the Road (MOR)