Dont Die Alive

Life is hard cover my back
Things are scarce dda
Politicians ten billions
Runaway dda
I don dae drive catching cruise
Up on this street dda ah
… I cannot die o i don buy gun
Extra live dda ah
Dda dda don't die alive dda
Dda dda don't die alive dda
… Person wae no earn money for life
No go fit boast
Stephen wae no get money for data
No fit post siblings wae get money na e
His family dae host
You no go beg dem my brother ehnn
People dae roast toto meat
Na problem na em make some boys dae broke
… I dae jam dem for alley
I dae buy them bread and coke i dae see am
E dae hard them i no go like joke
Hunger don dae hook dem mouth
Dem don take money for club
You began to dae talk … Who be dat he plug?
Fuck the street some people got time to club
No go lie
I sure say "Hi!"m and devil na blood
Hold the rogue i do my one
I no be rope for dog … Call on God
I no sure say my network dae go
No fold your arms na the country
Na e dae spoil dae go
… I go like if my two pikin usa pali
Make dem go dance and go enjoy sharpali
They taught say we no go dae here
Hundred years to come dey baffle me
Na why I always dae wait my turn
Maybe na when the world don end
Our sense go come
… So you for don arrange things
All the men move on abi girls too
No be all of you like money
They want your lip hide their girls
PS5 too and boobs and hooo
Oh my God

Wissenswertes über das Lied Dont Die Alive von Erigga

Auf welchen Alben wurde das Lied “Dont Die Alive” von Erigga veröffentlicht?
Erigga hat das Lied auf den Alben “Before the Chaos” im Jahr 2021 und “Before The Chaos - EP ” im Jahr 2021 veröffentlicht.

Beliebteste Lieder von Erigga

Andere Künstler von Afrobeats