Pray

Nwani Chinedu

Faithboy yeh
Yeh haha
Sauce

Eh
Oluwa
I pray for grace
Eh
I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o (oh oh)
For this naija eh, man must survive o

Eh eh

Oluwa
I pray for grace (I pray for grace)
Eh
I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o oh
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o (oh oh)
For this naija, man must survive o (man must survive o)

Eh

Oluwa
I pray blessing o
Make i no fall
Make i no fade o
For this year
I pray make I make am o
Baba God, make I no payn o (oh oh)
I pray for my country o
Make love and peace dey reign o
I don grind, I don grind
E no easy o, but anyhow e be
I go thank God o (at last)

Eh

Oluwa
I pray for grace (grace)

Eh

I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o (yeyeye)
Thank God, sey man no be God o oh (oh oh)
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o
For this naija, man must survive o (man must survive o)

Mama pray for me (me)
Pray for my young ones too
Cus if i no do am
Dem go do am too
Only Jah, me dey call on to(call on to)
I'm just a young king o (young king o)
Want to make my way o
Dem say i no go blow
Dem say i no go show
Baba bless me o, make dem know
Dem say i be nothing, dem say i be nothing
Out of nothing, i go be something
Out of nothing, i go be something
Play my music o, make dem feel me
(eh eh)

Eh

Oluwa
I pray for grace (I pray for grace)
Eh
I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o oh (baba)
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o
For this naija, man must survive o
Eh eh
I pray for grace (I pray for grace)

Eh

I pray for money o
Make i no slide o
Make i no fall o
Thank God, sey man no be God o oh (oh oh)
Nah why I dey grind o
Make i no see
Mama, papa dey cry o
Nah poverty me dey fight o (oh eh)
For this naija, man must survive o

Huh hmhm
Faithboy eh
Huh hmm hmm
Sauce...

Wissenswertes über das Lied Pray von Faith

Wer hat das Lied “Pray” von Faith komponiert?
Das Lied “Pray” von Faith wurde von Nwani Chinedu komponiert.

Beliebteste Lieder von Faith

Andere Künstler von Punk rock