Dem Bobo

Olufemi Anikulapo Kuti

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Wissenswertes über das Lied Dem Bobo von Femi Kuti

Wann wurde das Lied “Dem Bobo” von Femi Kuti veröffentlicht?
Das Lied Dem Bobo wurde im Jahr 2010, auf dem Album “Africa For Africa” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Dem Bobo” von Femi Kuti komponiert?
Das Lied “Dem Bobo” von Femi Kuti wurde von Olufemi Anikulapo Kuti komponiert.

Beliebteste Lieder von Femi Kuti

Andere Künstler von Funk