ELI [Album]

Adedamola Adefolahan

Oh my gad
She be viper
She won’t back down
She a fighter
She a very very
Different gal
She a belly belly
Belly dancer

Just like that
Omo just like that
She dey my front
She don dey my back
She don dey move
She don dey whine back
I like her

She got me like
Jah Eli Jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me
Save me from Delilah
Save me from Delilah
Jah Eli Jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me
Save me from Delilah
Save me from Delilah

Instrumentals

She’s just a lonely girl
living in a lonely world
She just need some dutty love
Some dutty love ahh ay
She’s just a lonely girl
living in a lonely world
She just need some dutty love
Some dutty love ahh ay

Just like that
Omo just like that
She dey my front
She don dey my back
She don dey move
She don dey whine back
I like her (I like her)

Instrumentals

She got me like jah eli jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me
Save me from Delilah
Save me from Delilah

Jah Eli Jah
She dey cause wahala for area
Someone come save me
Save me from Delilah
Save me from Delilah

Ri Ridimakulayo

Wissenswertes über das Lied ELI [Album] von Fireboy DML

Wer hat das Lied “ELI [Album]” von Fireboy DML komponiert?
Das Lied “ELI [Album]” von Fireboy DML wurde von Adedamola Adefolahan komponiert.

Beliebteste Lieder von Fireboy DML

Andere Künstler von Contemporary R&B