Rich Or Suffer (ROS)

Shittu Oluwatobi

On your own
They tell me say I dey on my own
For my city (huhuhhh)
Everybody eyes dirty
(Everybody eyes dirty)
Hahahhhhh
Popo tin bo (eh)
Warn your brother o (eh)
Run for your life (eh)
Kan ma Koe mo roga o (eh)
Oyo lowa o
E so fun banaba o
Mase
Toba se you go Suffer o
Shey you won
Rich or you Suffer
I say you want to
Rich or you Suffer
Shey you want to
Rich or you Suffer
You want
Rich or you Suffer
Shey you want to
Rich or you Suffer
Sometimes you have to lose before you gain
Hah no matter thepain
Oleeee
Aye yii leee
Wetin fit take the pain away
Pelu sutana mona gbalaja
Moke jahova make my sorrow over
Mogbe Qurani pe satiramoni
Anyhow we go make the money you have to forgive the boy
Sadura n sami kosija Church
We fi look the same direction make We see different thing
Who are you to judge
Who are you to define me
Na everybody sabi
Connection ni main thing
Shey you won
Rich or you Suffer
I say you want to
Rich or you Suffer
Shey you want to
Rich or you Suffer
You want
Rich or you Suffer
Shey you want to
Rich or you Suffer

Beliebteste Lieder von Flexx

Andere Künstler von Dance music