True Friends

King Stunn, Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah

Zagadat

Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor paddies dey?
Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor people dey now?
Most of these so called friends u dey hia dem u no dey see dem
1 retweet seff u no do now tinz dey pap u say what?
Chale fok off!

Fakebook friends u no share ma nottin
D chichinga biIn u wan chew mutton
Get out fill ma ears plus cotton
Pure disrespect press yor eject button
Dey never bring cutlass to the farm
But harvest season dey say cut us som yam

True friends
Ma fans be ma true friends
True friends
Ma fans be ma true friends
True friends
Ma fans be ma true friends
True friends
Ma fans be ma true friends

Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor paddies dey?
Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor people dey now?
Most of these so called friends u dey hia dem u no dey see dem
1 retweet seff u no do now tinz dey pap u say what?
Chale fok off!

U go see am from the way wey
Dem dey look ooh
Dem dey watch u mek u fall
So dem go laff u ooh
But ma guy u go never fall oh
E b dem wey dey no go move oh
Realness no dey for market oh
So chale shut up

Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor paddies dey?
Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor people dey now?
Most of these so called friends u dey hia dem u no dey see dem
1 retweet seff u no do now tinz dey pap u say what?
Chale fok off!
Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor paddies dey?
Wer all of yor friends dey?
Wer all of yor people dey now?
Most of these so called friends u dey hia dem u no dey see dem
1 retweet seff u no do now tinz dey pap u say what?
Chale fok off!

True friends
Ma fans be ma true friends
True friends
Ma fans be ma true friends
True friends
Ma fans be ma true friends
True friends
Ma fans be ma true friends

Wer all of yor friends dey?
(wer all yor friends dey?)
Wer all of yor paddies dey?
(wer all yor paddies dey now?)
Wer all yor friends dey?
(wer all yor friends dey?)
Wer all yor people dey now?
(wer all yor people dey now?)
Wer all of yor friends dey?
(ahh wer yor so-called paddies dey?)
Wer all of yor paddies dey?
(som friends dey like family)
1 retweet seff u no do (som dey only wen moni dey)
Now tinz dey pap u say what? (behave in som funny way)
Chale fok off!

Wissenswertes über das Lied True Friends von FOKN Bois

Wann wurde das Lied “True Friends” von FOKN Bois veröffentlicht?
Das Lied True Friends wurde im Jahr 2019, auf dem Album “Afrobeats LOL” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “True Friends” von FOKN Bois komponiert?
Das Lied “True Friends” von FOKN Bois wurde von King Stunn, Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah komponiert.

Beliebteste Lieder von FOKN Bois

Andere Künstler von