Aje

Dem wan follow me drag my shine
When oluwa don open doors
Dem talk say i no know wetin i dey sing again
Olu maje oo 2x
Help me follow me sing
cje.....
Come to the party with kpoli
cll the girls dem roll it
Nobody wey holy holy ehhh
Invite all the girls to the party
Tell them say we hold it
We no dey dull it
No dey whyne me
No dey dull it oh
cll the girls dem come party
When you come you carry kele
Mi ofesere
Waka sere
Chilling with my guys we dey ball
We burn till the party is shut down
Me i no dey like to dey dull am
I no jonzman
I no usman
I know the bar man
Mofelowo do do sisi lala dodowa
Mofelowo do do sisi lawa dodowa
Mofelowo do do sisi lala dodowa
cddicted to the lifestyle
cnd all the girls dem don try
I don high,
I don kpef
I don booze
I no when i go to the lifestyle
I don trabaye eehh
I dont care what dey say eeehh
I don cry
I don pray
I don smile
I no jonze when i work for the lifestyle
Help me follow me sing
cje...
cje
cje

Beliebteste Lieder von Harmony

Andere Künstler von Zouk