Tomorrow
Hear the talk but e no pain me
All them talk e be falasy
This my model you never see
Come from another galaxy
The ones wey I call family
Nothing I do them
Dem won pkai me
Shey na friends wey turn enemies
I no believe
Say I come from down below
So many tears on my pillow
Nobody know where I dey go
Cus nobody knows about tomorrow
I come from down below
So many tears on my pillow
And I no fit knack philo
Nobody knows tomorrow oh
As I no let them control me (Troll me)
Dem wan do me hanky panky (Panky)
Dem wan do me dirty dirty (dirty)
Dem wan play me corny corny
As I no let them control me ( Troll me)
Dem wan do me hanky panky (Panky)
Dem wan do me dirty dirty
Dem wan play me corny corny
But God no gree...
Oh Lord have mercy
Show blessings
Shey you dey see
Dey want to wound me
So many things dey
Wey dey give me one kind feeling (one kind feeling)
Me I no go mind their face (face)
I no go lose my faith (faith)
No matter what they say (Eh)
Me I'm gonna show them crase
Say I come from down below
So many tears on my pillow
Nobody know where I dey go
Cus nobody knows about tomorrow
I come from down below
So many tears on my pillow
And I no fit knack philo
Nobody knows tomorrow oh
As I no let them control me (Troll me)
Dem wan do me hanky panky (Panky)
Dem wan do me dirty dirty (dirty)
Dem wan play me corny corny
As I no let them control me (Troll me)
Dem wan do me hanky panky (Panky)
Dem wan do me dirty dirty (dirty)
Dem wan play me corny corny (corny)
But God no gree