Steady Income (feat. Mizzy Banks)

Moses Benjamin, Magnus JNR

Mizzy Banks Noni!
Omoiyami!!
OMONLA!!

Nothing is legal and nothing is free (nothing is free)
Every man for himself I just have to succeed no option for me (there's no option for me)
If dem wan trouble gila I double my ginger den comot body (comot body)
Big stepper I'm never caught lacking, money chaser me I be (me I be)
Wo mio le jabo (mio le jabo)
For where I Dey today and where I Dey go me I thank God (wo me I thank God)
E no be my power nigbakugba ti mo pe, e dey turn up (mo pe e Dey turn up)
I no fit fall, my backup too sure, fun won ni pressure (give them pressure)

Wo
Steady income I pray for
Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for)
Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off)
I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for
(It's what I am made for)

Steady income I pray for (income I pray for)

I Hope y'all Listening
This is what I am made for
we living the life that we prayed for
Oluwa nah em dey plan my future
Nah em by my architecture
Life hard and I go harder
For this life I must make raba
Gone are the days
We can afford break fast when other dey chop supper
Everyday I dey try my best
If you no make am no evidence
Make more money than you make friends
Once you get money you get the girls
Paste deals I'm active
Quick Quick we transacting
Cashing out is the next thing
Omoiyami it is destined

Wo steady income I pray for
Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for)
Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off)
I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for (It's what I am made for)
Steady income I pray for (income I pray for)
Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for)
Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off)
I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for
(It's what I am made for)
Many things happens but I no gree slack
I carry my music for head with God for my heart
I no Dey fear anyone big moves Ølûwã got my back

Beliebteste Lieder von IVANN

Andere Künstler von French rap