FELLOW NIGERIANS

Adekunle Kamal

Shey e go better make we put the man
Man of the people wey dey share the pka
Abi e go better make we call Imam
Call all the prophet wey them

The country is a problem of the people
By the people
For the people
And the small good
Dey in hands of them few
The leaders them ah take chance of the people
And the people like to pick two
Cause they gullible
And they play them for fool

But
My fellow country people
How una Dey
Shey you Dey follow the story too
Them never kill your person
You no feel the trouble
Until the trouble waka
Come knock at your door
Tell me would you call

The government
The president
The parliament
The governor
The cabinet
The greedy men in government
This men wey no Dey send no man

We owe it to the innocent souls that we lost in the fight for the betterment cos
It could be you
That could be me
If I really want change then it starts with me
Getting myself involved yea
Enough is enough hmm

You go play your role
You do your own you get involved
Na the only way
Na the only way
Na the only way
Na the only way yeah yeah yeah
Yeah

Beliebteste Lieder von Kamal

Andere Künstler von Pop rock