Summer

Godwin Onyewuchibeya

Why is it that so few people can be described as successful

Man just wanna live right
Flexing till we reach mars
Rock steady to good tides
No reason me I look nice (sure you know know)
Standing on my ten toes
We no sin we no come jonze
Turn up the radio
You listening to the good vibes(Rasta)

E be summer time
Fun trill and vibes
For me and mines
Sweet vibes till the sun don rise
Scenery looking fly
Sexy kele wey go dig my style
Ogogoro for the men on site
Make we shak till the morning time
O wo wo

Abeg just leave parol
I wan shayo (yeah)
Man wan chop up I wan kpo (Rodger dat)
No come for relax
No try jonze the vibe (rude boy)
Mr Dj scratch up ficky ficky
Whine selecta to this gbedu (dun know)
Enjoy life no dey look uche face o my (rude boy)
Enough flex some buju banton
Wake up with the high I'm feeling thankful
General mood sensie in my league
Turn it up mr dj turn it up o
My mind good my leg dey kampe
Nigerian cana for my dream
Fake life no dey sweet so
That's why me I just steady dey put work now

E be summer time
Fun trill and vibes
For me and mines
Sweet vibes till the sun don rise
Scenery looking fly
Sexy kele wey go dey dig my style
Ogogoro for the men on site
Make we shak till the morning time
O wo wo

Wissenswertes über das Lied Summer von Kiddo

Wer hat das Lied “Summer” von Kiddo komponiert?
Das Lied “Summer” von Kiddo wurde von Godwin Onyewuchibeya komponiert.

Beliebteste Lieder von Kiddo

Andere Künstler von Pop rock