Moving Mad
Uh- uh, uh- uh
Uh- uh, uh- uh
Moving mad
A lot of people moving mad
Online, offline, sometimes, some people just be moving mad
Them be moving mad
Lot of people moving mad
Can somebody, can anybody tell me why why why?
It's a new year, trynna keep my cool, yeah
I no get time for nobody nonsense
If you push me, omo, I go pull shirt
You go chop slap if you try to dey misyarn
Holy water, pour me holy water
Give me something wey go cool my temper
No fear, 'cause the Lord is my shepherd
No sleep, 'cause my God e no dey slumber
No send me invitation
Wey no dey bring money
Those empty conversations
No dey do nothing for me
This year, I'm moving different
As different as can be
'Cause, if it's not making money
Then it is not for me
For me, for me, for me
It is not for me
For me, for me, for me
Oh, it is not for me
For me, for me, for me
It is not for me
For me, for me, for me
Oh, it's not for me
Moving mad
Why are people moving mad?
Online, offline, sometimes, some people just be moving mad
Them be moving mad
Why are people moving mad?
Can somebody, can anybody tell me why why why why?
Some people wear suit, dem no well inside
Look inside their heart, there's a well inside
It's so deep and wide, and they wonder why
Money and the power no fit satisfy
Zombie oh, zombie
Many many zombie oh, zombie
Move like a zombie oh, zombie
It's a madness on the internet oh
People just be
Moving mad
Why are people moving mad?
Online, offline, anywhere, anytime, some people just be moving mad
Moving mad
Why are people moving mad?
I'm trying to live a soft life, some people just be moving mad