Juju

Kudos

Intro

E bike say na Juju
Juju nai dey worry me
Juju juju dey worry me

E bike say na Juju
Juju nai dey worry me
Juju juju dey worry me

Na Holy water dem go pour on me
Just tell my mama make she pray for me
I de feel down when she come for me
Oh no no!

See
Me I don love o
I don love o
I go trust o
I for like stop o
I nor fit o
E don burst o
E don burst
Yeah yeah
Sister Philo Philomena
she know me now
Say I nor fit let go
she hold me down
down down
Come dey do like say
Na juju
Juju Dey worry me
Come dey be like say
Na juju Juju Dey worry me
Yeah yeah Juju
say na juju nai dey worry me
Omo na juju juju Dey worry me
Yemi my Lover
Yemi my lover
Yemi my lover
Yemi my lover
Her body bad Omo I nor fit lie
She hold me down Omo I nor fit shout
I nor fit shout Omo I nor fit shout
I nor fit shout
I never see girl wey carry Baka
She bad pass all these girls when Dey this bar
She hold the front and then she hold me down
She hold me down now she hold me down
If I let her slip away she fit steal my heart away
me I nor fit run her race I nor fit run away
She don de make me craze
She don Dey make me kolo
Me I don bolo
Oh my LoLo My Nunu oh No no

E bike say na Juju
Juju nai dey worry me
Juju juju dey worry me

E bike say na Juju
Juju nai dey worry me
Juju juju de worry me

Na Holy water dem go pour on me
Go tell my mama make she pray for me
I de feel down when she come for me
Oh no no!

See
Me I don love o
I don love o
I go trust o
I for like stop o
I nor fit o
E don burst o
E don burst

Beliebteste Lieder von Kudos

Andere Künstler von House music