Wettin You Want?

Nicolas Giraud, ABDULZATAR KUKU

I no know
I no know
I no know

Wettin you want o?
Wettin you need?
Wettin you want from me?

Wettin you want o?
Wettin you need?
Wettin you want from me?

All my money, and all my time
You don take o
All my loving; tender affection
You don kill am o

Wettin you want o?
Wettin you need?
Wettin you want from me?
I no know

Wettin you want o?
Wettin you need?
Wettin you want from me?

I say
All my money, and my time
You don take o
All my loving; and tenderness
You don quench am o

Wettin you want o?
Wettin you need?
Wettin you want from me?
I no know

Wettin you want o?
Wettin you need?
Wettin you want from me?

I no know
I no know
Se you wan kill me?
I no know

You want make me commit murder
I no 'gree
I go run away, way way way way
I go run away, way way way way way

Wissenswertes über das Lied Wettin You Want? von KUKU$

Wer hat das Lied “Wettin You Want?” von KUKU$ komponiert?
Das Lied “Wettin You Want?” von KUKU$ wurde von Nicolas Giraud, ABDULZATAR KUKU komponiert.

Beliebteste Lieder von KUKU$

Andere Künstler von