Ikebe

Oh no no no oh Lade

Yeah yeah

Them know oh

You know oh

You know oh

I know oh

You get am oh

get am oh

You know oh oh

Jabulani

That special type of body wey fit make a nigga

fall in love tonight

That special type of body wey go make a girl fall

in love with you, wo wo wo

Ikebe

Wey dey make a nigga wan stagger

Ikebe

Wey dey make me wan spend some dollar

Ikebe

Wey no make a nigga stand proper

Omo yen no check am, no check am

Ikebe

Ikebe

Ikebe

Ikebe

No no no no, wo yo

Make dem know say

Them know, Ikebe

You know, Ikebe

You get am, Ikebe

Ikebe

Ikebe

Ikebe

No no no no

Shimmy shimmy yah

She ah

Sweet sugar

Brown sugar

She got ah

Skinny body and her ass bigger

She love ah

Strong nigga with ah dick bigger

Smooth killer

Wey go eat the pussy like ah hot pizza

She ah goal getter

Not ah gold digger

Me love her fine face and her eight figure

She doesn't know she ah great healer

Cus her body better pass any pain killer

Get am

Omo yen you get am

Ikebe you get am

Omo yen you get am

Swear down you get am

Omo yen you get am

Ikebe you get am

Get am

Opo gan

Wo wo wo

Because you get

That special type of body wey fit make a nigga

fall in love tonight

That special type of body wey go make a girl fall

in love with you

Ikebe

Wey dey make a nigga wan stagger

Ikebe

Wey dey make me wan spend some dollar

Ikebe

Wey no make a nigga stand proper

Omo yen no check am, no check am

That special type of body wey fit make a nigga
fall in love tonight

That special type of body wey go make a girl fall
in love with you

Ikebe

Wey dey make a nigga wan stagger
Ikebe

Wey dey make me wan spend some dollar

Ikebe

Wey no make a nigga stand proper

Omo yen no check am, no check am

Ikebe

Ikebe

Ikebe

Ikebe

No no no no, wo yo

Make dem know say

Them know, Ikebe

You know, Ikebe

You get am, Ikebe

Ikebe

Ikebe

Ikebe

No no no no

Shimmy shimmy yah

Ikebe turning on its own

Turning on

Turning and

Turning on its own

Turn on

Turn on

Baby give it and give it to me

Give it and give it to me dada

Baby turning on

Turning on its own baby turning on

Sho ma fun mi la tin ba turn on on

Beliebteste Lieder von $lade

Andere Künstler von Electro pop