Motivation

Laycon

Yeah
Conny sir Tinuke oo
Hmm God level

My motivation are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

My motivation na those guys wey dey go slow
The ones putting in work not the popo
My motivation na the man wey go bring change
This no be PDP or APC thing
My motivation na the men wey under
Man dem who dey handle pressure like the plumber
My motivation na the sensible feminists
They never preach hate that’s why I be respecting them
My motivation na the guy wey dey help him guy
The bird wey dey help men fly
My motivation na those girls wey dey get sense die
The ones wey no live online
My motivation na the bricklayers the workers electricians hey
My motivation na the marketers the waiters the delivery guys
White collars workers always on a deadline
Even entrepreneurs they be having hard times
Pray Allah give you energy for these time this ain’t a rap
I’m not even dropping punchlines
My motivation is Mohammed Allah’s G even Jesus Christ
He died on the cross see
My motivation is my pops yeah my real dad
I’m tryna see you in the sky like I’m Simba

My motivation are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

My motivation roll dice for sure
Dial double 6 and you get the the chance for one more
This is ludo and man got kicks like it’s Judo
Look boy don’t you really see
My motivation are the VEC and Jay Z even Nasty C the jiggy jigga
How you think these people calling me the nigga nigga
My motivation Reminisce Ajigijaga
My motivation never envy he Oraka see I rap proper
My motivation are the guys that’s not popular
The ones who go through dirt to make us look better
The ones wey chop slap for girls to Kizz Daniel
Artiste managers always brain storming
The organizers of the show they be really stressing
Bouncers who gotta be harsh but they don’t like it they my motivation
Walahi talahi go give them accolades
They all deserve it to my opponents
Y’all do not deserve me
I’m giving credit to the names we never call
The ones behind the cameras they deserve applause
The Akeusolas even Myde die hard fans stay defending every line
These are motivation I’m respecting everytime

My motivation are the people
The ones for the street wey dey hustle
My motivation
These are the people I see
When I look around my motivation is them

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Think about the people that you know
The ones wey they hustle wey no blow
That guy for your street wey no glow
Those are the people that you owe

Beliebteste Lieder von LAYCON

Andere Künstler von Dancehall