Who Talk

Adekunle Gold, Ria Sean, Bayoz Muzik

No be everybody go like you

This na reality o my guy

No be everybody go feel you

This na reality o na ni

If you walk on water

Dem go talk say you no sabi swim

If you dey fly o

Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing

Who talk say babe no fit stand for road and get investment

Shine your eyes

Shine your eyes

Well well

Price dey rise

Come correcti o

Well

In my vibe

No deny

I decide

I love my life

Fuck with me

You go see

Don’t fuck with me

You might get zero chances

Moelogo

Live you life my dear

No be everybody go like you

This na reality o my guy

No be everybody go feel you

This na reality o na ni

If you walk on water

Dem go talk say you no sabi swim

If you dey fly o

Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing

Who talk say babe no fit stand for road and get investment

Shine your eyes

Shine your eyes

Well well

Price dey rise

Come correcti o

Well

In my vibe

No deny

I decide

I love my life

Fuck with me

You go see

Don’t fuck with me

You might get zero chances

Wissenswertes über das Lied Who Talk von Moelogo

Wann wurde das Lied “Who Talk” von Moelogo veröffentlicht?
Das Lied Who Talk wurde im Jahr 2021, auf dem Album “I - EP” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Who Talk” von Moelogo komponiert?
Das Lied “Who Talk” von Moelogo wurde von Adekunle Gold, Ria Sean, Bayoz Muzik komponiert.

Beliebteste Lieder von Moelogo

Andere Künstler von Afrobeats