Olúwa Jọ̀

Oluwatosin Ajibade, Bansi Sohodeb, Emmanuel Nwosu, Ifeoma Ajibade, Les Teriba, Samuel Adetiloye

Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name

Tell my mummy say I go bare the cost
Tell Deborah I say enough is enough
My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call
Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram

E be hard to know person wey love me for real
Swear to God I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash

Oluwa jo
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi sile lailai
Oluwa jo
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi sile lailai

Wissenswertes über das Lied Olúwa Jọ̀ von Mr Eazi

Wann wurde das Lied “Olúwa Jọ̀” von Mr Eazi veröffentlicht?
Das Lied Olúwa Jọ̀ wurde im Jahr 2023, auf dem Album “The Evil Genius” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Olúwa Jọ̀” von Mr Eazi komponiert?
Das Lied “Olúwa Jọ̀” von Mr Eazi wurde von Oluwatosin Ajibade, Bansi Sohodeb, Emmanuel Nwosu, Ifeoma Ajibade, Les Teriba, Samuel Adetiloye komponiert.

Beliebteste Lieder von Mr Eazi

Andere Künstler von Pop-rap