Ginger

Oh she don - set me up
She don she set me up
Don’t get me wrong
Make una calm and lety me talk

Mo loro kan to ma je kinso
Soma ma le je kin so o?
Well then keep shut
And Watch your word I no dey take insult

I give am wetin go Ginger her body eh

All the way to Ozumba mbadiwe

Na she say she like alhaji
Fine young alaji
Wey go do am magic
Hmmm some kind mathematics

Testify say she like am wella oo
And she bag antenna
Searching for man wey go nack am wella
She chocolate and she pack cowbell ah

So we go holiday oh
Go holiday
Cause for me just wanna get down
Mmm I wanna get down

Bella go all the way ah
Go all the way
Hmm
I made Bella better
I did it once and I did it ten times

I give am wetin go Ginger her body eh

All the way to Ozumba mbadiwe

Aiii
Walahi
If you do not leave me I will break ya head
General General General calm down
In my house?
You are with my wife?
Please sir
After I went to bornu for two years

Now her man be talking nonsense
Why you talking nonsense?
All my boys them gety machete
Wait till blood e dirty ya shirt

Cause she no talk say she no do
Why you vexing for odogwu?
Mmmm no cause fight I told you
Go be Holocausty when I hold you

I give am wetin go Ginger her body eh

All the way to Ozumba mbadiwe

I give am wetin go Ginger her body eh

All the way to Ozumba mbadiwe

I’m in the forest battling boko harams and bandits
You are here with my wife
And you, my wife
You said that you do not like a man that smokes
You said you don’t like a man that smokes
And this man is with rysla inside my house?

Beliebteste Lieder von Nova

Andere Künstler von Electronica