2Baba Zone

Olamide Gbenga Adedeji

Pheelz Mr producer

Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala kowe li du ku zue eh oh my oh my
Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba oh my oh my goodness oh
Baba yetun yetun di yefun jinala kowe li du ku zue eh

Oya oh my God they want to start again
They want to start dey yarn they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain when I no see the cake
Monkey dey work Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain
Them clothes wey them stain dem dey wash for Spain

Eh oh my oh my
Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba Oh my goodness oh oh
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh Oh my oh oh
Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba Oh my oh my goodness oh ehh
Baba yetun yetun di yefun jinala kowe li du ku zue eh

Why you make the kids cry
Why' you killing one another
Strong face for your brother like custom wey dey border
But nothing mega nothing pai
No dey bother cause I know someday we go need each other
But till then make you stay for your lane
If I say the water white no dey tell me you plain
Respect my point of view no look me like am insane
Insane eh no look me like am insane
Cause I dey tell you my pain
When e reach man dey cuddle anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
Him plate eh enough propaganda tell them Da Pada
What is good for the geese is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go loose am

Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba Oh my goodness oh oh
Baba yetun yetun di yefun jinala kowe li du ku zue eh Oh my oh oh
Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba Oh my oh my goodness oh eh
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh Oh my oh oh oh my
Baba yetun yetun ledi muni yedun yedun wa mi waba Oh my goodness oh ohh
Baba yetun yetun di yefun jinala kowe li du ku zue eh Oh my oh my oh my goodness eh eh

Wissenswertes über das Lied 2Baba Zone von Olamide

Wann wurde das Lied “2Baba Zone” von Olamide veröffentlicht?
Das Lied 2Baba Zone wurde im Jahr 2016, auf dem Album “The Glory” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “2Baba Zone” von Olamide komponiert?
Das Lied “2Baba Zone” von Olamide wurde von Olamide Gbenga Adedeji komponiert.

Beliebteste Lieder von Olamide

Andere Künstler von Urban pop music