Don’t Run

From the mainland to the island
Reminisce in the building
To the porshe in the streets ghetto lati wa
Sound it hang around it, Burna boy
You'll be founded
Cause you are surrounded, Olamide
Don’t be dumbfounded, Badoo
Aristokrat records

No be everything we no dey
Chop wey be grass oh anything you get
Make sure I turn it to pass oh
Focus on the money
Not ashawo with her ass up
Anytime police dey look us
Them just wan harass us
Them don dey start oh
See them them don dey start oh
Them wan wear am when their head
No fit the cap oh
They can take me for me abel
Cos even the devil was once an angel

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now i look surprise they helping me
Cause I remember aii aii

O lo ma sa lo tori nkan to sele lanaaaaa
O lo ma sa lo
You are forgiven for everything
That you said yesterday o lo ma sa lo
Tori nkan to sele lanaaaaa o lo ma sa lo
See you are forgiven for everything
That you said yesterday

Found my way up hustle lati ibere
Most ghetto youths ni kekere won ni keke
E ni ile ni lekki shit, o le mo what's up
O wa lawa local uh nigga lock up
You don’t know the half of it
Omo o mo struggle
Life awon kan da bi chaos ati trouble
Am here with them girls wey them
Like to kpoli like Okoli

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now i look surprise they helping me
Cause I remember aii aii

O lo ma sa lo tori nkan to sele lanaaaaa
O lo ma sa lo
You are forgiven for everything
That you said yesterday o lo ma sa lo
Tori nkan to sele lanaaaaa o lo ma sa lo
See you are forgiven for everything
That you said yesterda

Yeah, never compare obatala with a living God
Me no compare dead lion with a living dog
We still alive mehn we on the grinding
We might pull a trigger if you no listen
Now mind ya no food, no money, no shelter
Awon olopa le wa kiri
We dey run helter skelther
Bad man na criminal ni igboro won mo mi
Trying to stay out of trouble
Cause e ma warn mi

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now i look surprise they helping me
Cause I remember aii aii

O lo ma sa lo tori nkan to sele lanaaaaa
O lo ma sa lo
You are forgiven for everything
That you said yesterday o lo ma sa lo
Tori nkan to sele lanaaaaa o lo ma sa lo
See you are forgiven for everything
That you said yesterday

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now i look surprise they helping me
Cause I remember aii aii o lo ma sa lo
Wa sere wa sere
Wa sere o lo ma sa lo
Wa sere wa sere
Wa sere it's leriq
Call the paramedic

Beliebteste Lieder von Olamide

Andere Künstler von Urban pop music