Wetin You Smoke

Olamide Adediji, Donald Ofik

Baddo
Baddo
Baddo
PrettyBoy
Any man wey jump make dey stand
Any man wey stand make dey fall
Respect

(Olamide)
Chop them like High tension
Chop them like Government Dey chop pension
Yaaay

(PrettyBoy)
If nothing dey for boys
No come yarn me breeze Abeg
No bring yawa come my door
I get problems on my head

We just want the rabba
Bros our eyes dey red
Chop then smoke my ganja
It helps reduce the stress

(Olamide)
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you done take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you done take
Ibeshi

Ale O Ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale O Ro yan
Ale O Ro yon
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale O Ro yon

Yaa
Mo wole Mo Nu Monster Mo fa leya
Sunday Oliseh before 99, 98
Tell me why dem Dey hate
Allah Bamusa I no want debate
All these yeye boys wanna fuck with me
50 cent , Dey no fit yung buck with me
What's up with me?
Asking what's up with me?
I'm the only one hot , there's no topping me
I got the keys to the gate of the fucking game
PrettyBoy D-O no forget the name
We fit jump fence if they lock the gate
Or I take my leg breakdown the gate

(PrettyBoy)
Regular
Nuh mi no regular
I Talk true
Got no snakes in my circular
I Get goons speed dial pon mi cellular
Back then I run jobs with my computer , computer
Nuh Dey can't comprehend
The hunger, didnt care abt the consequence
It's Dangerous , this fast life dangerous
We japa Cos olopa came for us

Mi just want my gwalla
Bros my eye Dey red
Always smoke my ganja
It helps me when I stress

(Olamide)
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you done take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you done take
Ibeshi

Ale O Ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale O Ro yan
Ale O Ro yon
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale O Ro yon

(PrettyBoy)
This one no be story story o
Way before the country turning on it own
I did some things that weren't holy holy o
Before u judge me , know I just dey find money money o
PrettyBoy no Dey here for your ceremony o
Light my kush then I pass it to Eni Money o
When I started ,swear i no get help from anybody o
Had to take it on the chest no time for story story o
Check now
Tinuke and folakemi O
Before they kiss a nigga , tell them play inna mani mo
Thankful for the money , I give God the glory o
Stilll remember all the nights wen we sleep for studio

(Olamide)
Make dem mezze , make dey Mazzaya
Make dem no come here come dey Falaya
If I say piker , you say papaya
Labaje jitan ama tamaya

Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you done take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you done take
Ibeshi

Ale O Ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale O Ro yan
Ale O Ro yon
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale O Ro yon

Wissenswertes über das Lied Wetin You Smoke von Olamide

Wer hat das Lied “Wetin You Smoke” von Olamide komponiert?
Das Lied “Wetin You Smoke” von Olamide wurde von Olamide Adediji, Donald Ofik komponiert.

Beliebteste Lieder von Olamide

Andere Künstler von Urban pop music