Get Your Pvc
OT
I don't need another man on the nation's rock
Who can't speak properly or raise its party's flag
I don't need another man in the state's block
Who feeds his own interests and let's his people rot
Turned a blind eye to the village killings
Turned a blind eye consecutive threats
Omo I no dey ft sleep
You sef you know how e dey be, we dey the same area (what!)
Omo we no ft farm, eat
Just so your own house no go be next wey dey do burial
The power to make a change is with you, homie
I don do my own, now it's up to you homie
(Yeeee whattt)
Get your PVC, come 2023 February make you see
(Yeeee)
Get your PVC, come 2023 February make you see