Odo Yewu

Praiz

Iye iye iye iye

Oh lord of mercy

Baby be my lover
Come make i pamper you
I go like be your maga
That’s why i sing this song for you
Eh, i de mad o!
Na you de mad me o!
Girl na you i want o!

Wetin a man go do?

See, i de form for you
As i dey, i no go form for you
I de form for you
I no go form for you
(mamy mamy o!) de form for you
I no go form for you
Girl i swear to you
I no go form for you
Mammy mamy mamy o! mamy o!
I de craze for your love o
Odo yewu
Mamy mamy mamy o! mamy o!

I de craze for your love o
Odo yewu!

I pray
Say we go stay
Together baby forever
E be only you
E be only you
For my mind o

What you want me do
Anything for you
Girl i’ll do

See, i de form for you
As i dey, i no go form for you
I de form for you
I no go form for you
I de form for you
I no go form for you
(mamy mamy o!) i no go form for you
I no go form for you
Girl i swear to you
I no go form for you
Mammy mamy mamy o! mamy o!
I dе craze for your love o

Odo yewu
Mamy mamy mamy o! mamy o!
I dе craz for your love o!
Odo yewu!

Wissenswertes über das Lied Odo Yewu von Praiz

Wann wurde das Lied “Odo Yewu” von Praiz veröffentlicht?
Das Lied Odo Yewu wurde im Jahr 2019, auf dem Album “King” veröffentlicht.

Beliebteste Lieder von Praiz

Andere Künstler von Contemporary R&B