Verified

Tell them say we verified oo
See the grace is verified oo
No be power no be Jazz oo
Dem been dey laugh us say we razz oo

As Baba step into the Story
Take my Sorrow give me Glory
All my sin him wash am Holy
Now all my tears don turn to History
As Baba run me Foreign o, hide me for him Cabin o
My joy dey come anytime I login oo
Into the password of Jesus Christ
Now everything don dey alright o

Tell them say we verified oo
See the grace is verified oo
No be power no be Jazz oo
Dem been dey laugh us say we razz oo

Everyday he is lifting men o
Men weh strong weh no relent
Men weh pray to buy the benz
Oyah join the queue and stop the hating
Chizzysmoke Nwannem di Verified o
Toks Oga’m Verified o
Nigeria Ni’ne Verified o
Africa put your hands up, Put your hands up Put your hands up

Tell them say we verified oo
See the grace is verified oo
No be power no be Jazz oo
Dem been dey laugh us say we razz oo

Beliebteste Lieder von Prinz

Andere Künstler von Urban pop music