Confidence
Uh huh yeh yeh yeh
Sunshine in my log o
Shawty no dey give me problem
Anytime wey I see am
Nobody fit tell me nonsense
She give me the confidence o
Make me wanna be myself
Make me wanna feel like
I can rule the world o
I don't need nobody else
Anytime I see am I dey mad o
Omo I dey mad I dey loose my thinking
Baby girl na you get my heart o
You carry my heart gokoloko
Saraphina get wetin I like o
Na she go be my wife o
Soco
Na she wey dey burn my heart
When I see am I dey chocho
Cant lock up ohh oh
Confidence confidence confidence
Baby you dey give me confidence uh huh
You dey give me confidence uh huh
Make me feel like I'm the president
Confidence confidence confidence
Baby you dey give me confidence uh huh
You dey give me confidence uh huh
Confidence confidence uh huh
Na you wey dey burst my thinking
Na you dey dey carry me go
Na you wey dey carry me go far (go far)
Carry me go where I no know
Anytime you call on me I go
Show mologo show mologo
You bring out the best in me
Mama sha elowo sha elowo
Bring out the bad guy
Bring out the saint
Bring out the girl
Bring out the waist
Who gat the master
Who gat the face
Who gat the waist
Anytime I see am I dey mad o
Omo I dey mad I dey loose my thinking
Baby girl na you get my heart o
You carry my heart gokoloko
Saraphina get wetin I like o
Na she go be my wife o
Soco
Na she wey dey burn my heart
When I see am I dey chocho
I can't lock up oh oh
Confidence confidence confidence
Baby you dey give me confidence uh huh
You dey give me confidence uh huh
Make me feel like I'm the president
Confidence confidence confidence
Baby you dey give me confidence uh huh
You dey give me confidence
Confidence confidence uh huh