You Get?

Its rudy baby o
If you get Or you no get
One day you must To get
You understand
you no understand
One day you go understand
If you get Or you no get
One day you must To get
You understand
you no understand
One day you go understand
Say Rudy is on fire
I they hot they come
I they burn they come
I say rudy is on fire
Now can't you see the fire in my eyes going blaza blaza
Rudy is on fire
I they hot they come
I they burn they come
I say rudy is on fire
Now can't you see the fire in my eyes going blaza blaza
Mo gbono feli feli
Am a mad man
Kano November 6th
Dem born am
Say na dreams I go chase
call me mad man
My father Say
be a politician
And become
A Bigger bigger mad man
They house or senate
Make una Stone chair
I object objection over ruled
bigger bigger mad men
I say nooooo
na my dream Sure pass
Through music
I would Live forever
A legacy They can't
Put asunder
Na who say
We no go make am
On God
Them no born the maga
keep dreaming and pushing
Dem no fit stop us
osafyawitchy
If I hear
When you no be Jesus
I go turn my bloody tears
To diamonds
Make mama proud
Make she dey pompous
If you get Or you no get
One day you must To get
You understand
you no understand
One day you go understand
If you get
Or you no get
One day you must
To get
You understand
you no understand
One day you go understand
Rudy is on fire
I they hot they come
I they burn they come
I say rudy is on fire
Now can't you see the fire in my eyes going blaza blaza
Rudy is on fire
I they hot they come
I they burn they come
I say rudy is on fire
Now can't you see the fire in my eyes going blaza blaza
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Dreams are meant to be pursued
Don't sleep on yours
Son of 007
You wey no believe
You go soon believe
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Gbas gbos gbos
Give dem give dem give dem give dem
Its rudybaby o

Beliebteste Lieder von Rudy

Andere Künstler von Dance pop