Lamba
Don't know what I'm feeling
I don't know what I'm feeling yea
Tell me what I'm seeing
Don't want to see you with other girls o Tunde
No go do me so
No do me wayo
When you come dey colobi my heart
No be so
Why you do me so
Why you come dey go
Why you come dey colobi my heart
No be so
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Colobi my heart no be so
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Colobi my heart no
No be so
No be so
No be so
I dey see you with Simisola o
That same gele wey you talk say una no dey o
Kilode bobo kilode o
Why you do me like this o
No go do me so
No do me wayo
When you come dey colobi my heart
No be so
Why you do me so
Why you come dey go
Why you come dey colobi my heart
No be so
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
I no wan hear am for your mouth o
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Yeaahh
Baby
Listen I know it’s hard to be honest
Especially when you’re so scared of losing me
And I can understand why you’re scared of losing me
It’s cause you feel like you’re never gonna find anything better
And guess what you probably never will
But when you give me lambas
It really doesn't sit well
So please stop whining me
Start dining me
Ma funmi lamba