HipHop Hurray

Simi

Break it you want to break it down
You want to break break it down

There's a it time for the hustle
There's a time for the chill oh
Oya kalo bubble because body no be machine oh
No forget your ginger
You better bring your padi
No forget your lover
You better tell your baby
We be grooving like say
Today we get holiday
If they ask you wetin dey
Tell dem it's a hiphop hurray now

Hiphop hurray till the sun come down hiphop hurray now
Wave your hands in the air even under the rain now
Tell everybody say we go dey hiphop hurray now
Hiphop hurray now

There's a time for the gbedu
Walahi a ma gbadun oh
No dulling please no fronting
You go follow me make we dey jolly oh
No forget your ginger
You better bring your padi
No forget your lover
You better tell your baby
We'll be grooving like say
Today we get holiday
If they ask you wetin dey
Tell dem it's a hiphop hurray now

Hiphop hurray till the sun come down hiphop hurray now
Wave your hands in the air even under the rain now
Tell everybody say we go dey hiphop hurray now
Hiphop hurray now

Hiphop hurray don't let nobody get in your way
We gonna dance the whole night away
Shey bose like komasalaye koma salaye oh
Hiphop hurray we gonna dance the whole night away
Hiphop hurray oh Igbadun re
Shey bose shey fe koma salaye se ma salaye oh

Don't forget your ginger
Don't forget your lover
If they ask you wetin dey

It's a hiphop hurray now
Hiphop hurray till the sun come down hiphop hurray now
Dance wave your hands in the air even under the rain now
Just tell everybody say we go dey hiphop hurray now
Hiphop hurray now hiphop hurray now
Hiphop hurray till the sun come down hiphop hurray now
Seventeen eighteen nineteen bobo even under the rain now
Dance like say no tomorrow hiphop hurray now
Hiphop hurray now now

Hiphop hurray

Hiphop hurray
If they ask you wetin dey
lgbadun lgbadun

Wissenswertes über das Lied HipHop Hurray von Simi

Wann wurde das Lied “HipHop Hurray” von Simi veröffentlicht?
Das Lied HipHop Hurray wurde im Jahr 2017, auf dem Album “Simisola” veröffentlicht.

Beliebteste Lieder von Simi

Andere Künstler von Contemporary R&B