Selense
Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey forget today eh eh oh
Igba o bowo fun anybody laye
Gbo temi o araye o
Time na money oh selense
Time na life oh oh oh oh selense
Time dey run oh dey run oh
Use am well oh selense
Time is precious oh oh selense
Every second oh oh oh oh selense
Time na gift oh oh oh oh use am well oh selense
My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty o sherikoko
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey forget today eh eh yi o
Igba o bowo fun anybody laye fun anybody laye
Gbo temi o araye o
Time na money oh selense
Time na life oh oh oh oh selense
Time dey run oh dey run oh use am well oh selense
Time is precious oh oh selense
Every second oh oh oh oh selense
Time na gift oh oh oh oh use am well oh selense
Asiko laye o
Ko fe san jaye oh selense
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh oh oh oh selense
Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu oh oh selense
Make you tell Philomina
Use am well oh selense