Currency [Freestyle]
S to the K
OBO
Baddest
Priceton on the beat
Yea eh eh eyyy eh eh ah eh eh eyyy eh
This is Skales on a mission them they see on television
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
The Dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The Dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey
Me and my guys steady giving them levels anytime anytime wey we come around yea
See all the girls just dey run come even tho the boy really really want to settle down
All my girls where dem dey where dem dey
Blowing money halele halele
Bank alert everyday everyday
That’s why she no go let me go
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
The Dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The Dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey yea
Shey you need currency
Tap into my blessing
Money dey for here oo
Cuz my music sell me
I win every every
Dem dey wonder want I’m doing
No jazz for here oo
Everything na just God’s doing
You ain’t got doe like me
You ain’t got flows got hoes like me
Got a lot of niggas that would just do it
Omo they go just do it
I say you no getting doe like me
You no getting flows getting hoes like me
Got a lot of niggas that would just do it baby
Omo they go just do it
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
The Dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Baby na Currency
OBO
Mr Love
Gat the money I got the money
Gat the money I got the money