Kowope

Skales Skales

Yeah
Aribariba
Akon
Is okay Is okay
S to the k

Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Akon yeah yeah yeah wo wo wo wo
Mr skales on a mission
Them dem see am don’t know

I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me oh yea
I know this life is a struggle
But my hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo yeah

Kowope kowope
50 million kowope kowope
Pay me my money now kowope kowope
Me nor like no drama
Kowope oo kowope

Kowope kowope
50 million kowope kowope
Pay me my money now kowope kowope
Me nor like no drama
Kowope oo kowope

No be emergency
But I’m all about my currency
Hmm asin currently
Na money be the demon wey dey torment me
And I nor fit resist the temptation
Based on my situation
Ahh no be say I poor
But like Oliver Twist I want more ye

I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But my hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo yeah

Kowope kowope
50 million kowope kowope
Pay me my money now kowope kowope
Me nor like no drama
Kowope oo kowope

Kowope kowope
50 million kowope kowope
Pay me my money now kowope kowope
Me nor like no drama
Kowope oo kowope

Akon
I never been a money man
But they all call me the money man
I heard them say he got a underground
Give me my motherfucker money then
Cos I’ve never play when it comes to my doe
9 millimetres I will not disclose
My enemies is getting too close
And I keep that face
They don’t know my place
I keep my money in a nap sack
Too much too carry in a backpack
Don’t even think you can rob that
Two shots
Pooh Pooh
Take that

I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But na hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo yeah

Kowope kowope
50 million kowope kowope
Pay me my money now kowope kowope
Me nor like no drama
Kowope oo kowope

Kowope kowope
50 million kowope kowope
Pay me my money now kowope kowope
Me nor like no drama
Kowope oo kowope

Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Yeah yeah yeah wo wo wo wo
Kowope kowope kowope kowope

Wissenswertes über das Lied Kowope von Skales

Wer hat das Lied “Kowope” von Skales komponiert?
Das Lied “Kowope” von Skales wurde von Skales Skales komponiert.

Beliebteste Lieder von Skales

Andere Künstler von Afrobeats