Omalicha
Oyoyo! Oyoyo! Oh yea!
Omalicha see as you fine
You fit catwalk take your time
Denge pose na your time
Make them vex baby no mind
I want you counting on me
I go spend my money on you
Girl I no lie.
Make dem talk I no mind
Na dem mouth is alright
emergency your body na legendary
Shey you no dey warn
You for tok make we know early
Girl you go kill person
emergency your body na legendary
Shey you no dey warn
You for tok make we know early
Girl you go kill person
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
See!
I no come come fight
I wan dey your life (okay!)
Come close I wan dey your side
Would you be my wife
I wan treat you right
In this life I wan ve your light
Just say yes! make we dey date
We no get plenty time to dey waste
I no go overcacu
I go spend money like say I be Bill Gate
emergency your body na legendary
Shey you no dey warn
You for tok make we know early
Girl you go kill person
emergency your body na legendary
Shey you no dey warn
You for tok make we know early
Girl you go kill person
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Bia! Omalicha!
Na you! Omalicha!
Omalicha see as you fine
You fit catwalk take your time
Denge pose na your time
Make them vex baby no mind
I want you counting on me
I go spend my money on you
Girl I no lie.
Make dem talk I no mind
Na dem mouth is alright
emergency your body na legendary
Shey you no dey warn
You for tok make we know early
Girl you go kill person
Omalicha!
Omalicha!
Omalicha!
Omalicha!
Omalicha!
Omalicha!
Omalicha!
Omalicha!