You Are

Atobajeun Gbolahan Abdul Qudus, OTOLORIN KEHINDE PETER, ShabbaProducer

Suavé on the singing
Lo lo lo lo lo lo

On my way
I see this beautiful lady ah
I say make I say

Hello to her she say hello to me
I for like tey but na road we dey
N’yem number wetin you say
Small toast omo pose (hisses)

You are bigger than the chics I rate
Than the food I taste
And I don already dey your gate
Make I come prostrate

I want to dey run your parole
Anytime wey you call I go show
Baby no tell me no
Baby no tell me no

Give me your number
So I can call you later
She said she likes them older
So I should come back later

As I reason the package
I no like the dulling
I check my pocket
I give am the money
At least na something
At least


You are bigger than the chics I rate
Than the food I taste
And I don already dey your gate
Make I come prostrate

You are bigger than the chics I rate
Than the food I taste
And I don already dey your gate
Make I come prostrate

As I reason the package
I no like the dulling
I check my pocket
I give am the money

Wissenswertes über das Lied You Are von Suave'

Wer hat das Lied “You Are” von Suave' komponiert?
Das Lied “You Are” von Suave' wurde von Atobajeun Gbolahan Abdul Qudus, OTOLORIN KEHINDE PETER, ShabbaProducer komponiert.

Beliebteste Lieder von Suave'

Andere Künstler von Contemporary R&B