Ginjah (Skit)

Terry G

Welle chai
Alright
Na me be the akpako master one
Of nigeria
Take it or leave it
And na me be terry jesus
Take it or leave it
Na me be intellectual onana ipo
One of nigeria
Take it or leave it
One ne
Na be the hit man the hit man
The original one wey dey swagger
Wey dey rock all the system
Wey dеy do anyhow
And if I do anyhow
Ah you go see me anyhow
Haauaaaaaaaa
Now everybody lеt me hear you say
Oche
Oche
Thank you

Wissenswertes über das Lied Ginjah (Skit) von Terry G

Wann wurde das Lied “Ginjah (Skit)” von Terry G veröffentlicht?
Das Lied Ginjah (Skit) wurde im Jahr 2011, auf dem Album “Terry G.zuz” veröffentlicht.

Beliebteste Lieder von Terry G

Andere Künstler von House music