Sarah Sarah

Hero Orobosa, Osagie Godspower

Original ni o

Original ni o

Original ni o

Original ni o

Original ni o

Original baby

Give me something

Fine Girl way de rush

Fine Girl way de rush

You wan buy this bag

You wan buy this high

Why you de rush

Fine Girl way de rush

She come my way she tell me say aah

As she go take get this money fast fast na she just de o

She tell me say aah

As she go take get this money fast fast na she just de o

So I tell her say aaa

Dear Sarah Sarah

What ever will be will be

You get this money you die one daaayyyy

Dear Sarah Sarah

Sarah way de bend nyash

Fine girl she de pull up in a big squad

All of them them de de them de line up

For the street when them de them de line up

Them the boys with the Benz them de pick them like groundnut

Like groundnut

I de with Ocee

For the banger the stage way we mat here

Aah I call her lovet

Call her lovet o

Fine girl when de shake like lovet

Mmmmm lovet

Fine girl when de shake like lovet

When I first meet her o lovet

Mmmmmmm

She de ask me for hair

Oya for where

For where

Baby tell me where you meet me

For where

E don tay way boys don de vex

So no go de loose guard here

Sweet collabo

Sweet collabo

Fine sweet collabo

Fine girl she de whine like ronaldo oo

Sweet colabo

Fine sweet collabo

And I tell her say o

And I tell her say oo

Dear Sarah Sarah

What ever will be will be

You get this money you’ll de one daaayyyy

Dear Sarah Sarah

Sarah way de bend nyash

Wissenswertes über das Lied Sarah Sarah von Tsunami

Wer hat das Lied “Sarah Sarah” von Tsunami komponiert?
Das Lied “Sarah Sarah” von Tsunami wurde von Hero Orobosa, Osagie Godspower komponiert.

Beliebteste Lieder von Tsunami

Andere Künstler von Hip Hop/Rap